Audio: @wanlov - "Politicians Police Pastors" ft @mensamusic



DOWNLOAD MP3/AUDIO

curse dem all mek dey die kwik

Instrumental from Czarface & MF DOOM - "Phantoms feat. Open Mike Eagle & Kendra Morris"

LYRICS:

mo papa twÉ› mo mami coti

fokn politicians hwɛ mo kɔn ekyi sokyi sokyi

we go kidnap yor pikins den raise dem for the ghetto

stone yor land cruiser windscreen plus catapult like okpo

we shun dey giv a foko go make u vomit wana moni

sake of u common malaria kill sombodi momi

mɔmɔni like u u useless piece of stinkin shit

wen i c yor face i go cover am plus ma spit
...
small girls n boys u dey chop dat be aids

the harder wana parents dey work, lower the pay

i dey pray…

no fuck dat…

i dey chime say yor skin go decay like the potholes wey e
kill ebony for the motorway

nye hiɛ tɔmɔ kplotoo fey

ni akɛ alɔnte fey e futumi

danduruwa u dey lie seff u no fit to look to me

yor eye go turn mek u jealous alookumi

now the Police

adjei koti as for u guys i do u sika duro

u touch any money u no work for yor shua go grow

no go fit stand barrier again e go sua like awaatrÉ›

arm robbers come pass night time na mo srÉ› srÉ›

sikadicious junkies

mo ho ɛntɔ mo da

daa mo bɛ nya asɛm wɔ fie sika no ɛnso quarter

sɛ mu di bribe sika si ɛdan ah ɛdan no bɛ bubu

an bubu so ah obiaa kÉ” tina mu ah o bÉ› wu

mi di yaa asantɛwaa ɛni agorkorli bɔ mpayɛ

wɔ wɔ kɔmi shika ni nyɛ kɛ a yay papaye

avu koklo yevu mind u dey take com cheat yor kind

we catch u ah we go take blade den do yor face design

u say u be greedy

we go feed plus yor own intestines

e leff the new mallams dem dey call dema body priests

odeepu wey e go do u all yor moff pure yeast

idiotic demonic church noises attacking my sleep

mi bÉ” mu dua...mu bÉ› ni ni bibles one week

u dey prey on the weak the whole goddam week

fit bet money say e go ask for moni wen e speak

kwasia charlatans kookoo fall on u for life

yor trumu go do e moff like donald trump n e wife

every malafaka sickness e catch u never go leff

mek the disturbing u disturb we all make yor family deaf

0/Post a Comment/Comments

Previous Post Next Post
Viewtrader - Grow your social channel

Also Check This Out